@_belikebaddy Bro I'm keeping my distance away from females till I can properly take care of myself before person pikin go get belle for me, abeg o GODFORBID

Chai, na Nigerian men don cause this thing😭😭😭
Women don tire for cheating, lies, no money, no peace... now dem dey give themselves better love, iPhone 16, hair, trips💅🏾
Bros, if we no sit up sharp sharp, we go turn to spectators o!😭