Lol false! I rate him a lot, every football fan should. However, I think he's very salty and proud. What he's achieved in football is incredible but in my opinion and many, just falls short of Messi the 🐐.
MBAPPE HAS BEEN THE BEST PLAYER IN THE WORLD SINCE 2022
NA AGE E TAKE BETTER PASS MESSI
IF TO SAY MESSI STILL YOUNG LIKE AM WITH ALL THIS TOLOTOLO DEFENDERS PLUS VAR
UNA FOR SEE WETIN NO GOOD
I KNOW SAY HIM DON ALREADY SHOW UNA
BUT IF TO SAY HIM START WHEN VAR DEY
DEM FOR STOP FOOTBALL.