Omo no be small thing MTN dey do oo
Since 11am wey I do data na dis evening them credit me my data, one of my senior friend don run him own since 6:45pm up till now dem never credit am him own
Wetin MTN dey do sometimes no de make sense
No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation … imbecile