@Feeztm See as all of them came together when money involve. If na to dey kill each others now for color them no go fit come together. Ja fun Owo ma ja fun egbe.
@naijaconfra Aye too they initiate people. Na everyday them dey bam people na why their death rate go high. The kind game way dem they play for others group way get numbers na the same them go play for them when dem don get the population. More population = More deaths..
@naijaconfra This BAALE way ona kill na because say he get many NBM friends na why them see am fall if not. Na frustration make them kill this man. 5-2 game on
@uncunnybirds@naijaconfra You don go bury Omo long and Ikuto? You think say if Eiye won they kill any Aye for Eti osa na him easy pass. Those ones way they stay for Ajah under bridge go too die.
@Adaqg4z@naijaconfra If you like blame internet na your family problem be that. You think say if Aye see you as you be opponent them go free you because you be Gen Z??. Sit down look no they.
@askofchale@NancyKeys350705@maxdsoul@naijaconfra Lol π. E pain this werey. See as e calm. Who can do can bear. Because of fake glory Ona lost four members. You sha they see am sey no be only one hits squad dey the location. You wait you late