@AdenipekunAyod1 U follow me back???....and u come online dey say people dey unfollow u......e sure me say we many wey dey follow u and u no gree follow us back
@jaywealth2022@BIGFOURG1@hypetribeng U knw say if naw ur pvzzy beggar fave dem feature for d ep,none of the songs for debut......make ur fave stop music and focus on either begging for puna or focus on becoming a streamer
@adesheola@Alwell_Sno@NigeriaStories Oya make d abokis go find d lady kpai naw....same America wey send their soldiers to come rescue one of their kidnapped citizen fr north and una government no knw about d rescue operation.....make una go touch her first
@Nuel_Osaro@KR3Wmatic@wvleed_kessiee Who wan picked American citizen fr naija and permanently silenced her???....naw den una go knw say Trump knw say she come naija infact naw there una go knw say Trump she come visit Emir of Daura palace