@UTDFondree The people you are comparing him to has world cup, champions league and La Liga trophy but your homie does not even have PL trophy talkless of champions League and World cup so rest..
The same way Osun people trusted @AAdeleke_01 is the same way they trusted @raufaregbesola before he started his half salary nonsense...I pray make history not repeat itself bcuz this people have a way of doing anyhow in their second tenure...
I be dey enjoy this guy vibe and b dey think say he's different until he tag a know guy wey dey scam the less privilege in the UK....APC, ACCORD, PDP etc, aswear all of u are the same tin, una just get heart pass una self small..Pot dey call kettle black
Your failed party used the fake news of ghost worker 8 years ago and not even an invitation not to talk of a charge.
But knowing you, truth doesn’t matter. Same way you lied and gaslighted people against @Oluomoofderby he might have been nice and not challenge you, but I will send you on an errand that will have elders in your family call you to re educate you.
I be dey enjoy this guy vibe and b dey think say he's different until he tag a know guy wey dey scam the less privilege in the UK....APC, ACCORD, PDP etc, aswear all of u are the same tin, una just get heart pass una self small..Pot dey call kettle black
@Hitee_ Same civil servants told Oyetola they are with him....he lost woefully....No dey trust those civil servants...all of them have different party they follow....