@Mr_Brightestt@i_am_wataka@FabrizioRomano Ehhh bright Benin go say uwa foe
Means u don finish ππΎββοΈπ€¦πΎββοΈ
As ur name be bright u just dull anyhow πππππππ
@SumolaIdowu@carter6f Sumola Idowu
U sef nor even know if u be Yoruba, Calabar, Esan or Edo. Just pack all the tribe for one name na why u sef confuse for life
@Virginpresido@tessysmitha@instablog9ja Afar guy calm down now πΉπΉπΉ the comment nor pain u reach me but wetin we go do since na woman type am πΉπΉ
U know say on a norms them nor dey get brain