@official_Gegeh E get one girl wey I waka pass like this, guy see odor!!
Bro this one no be say we sit down o or greet,
I was literally trekking bro, for road o no be say na confined environment o . Omo ๐
@official_Gegeh And guess what some of those guys they pull babes Wetin no go.
At times I ask my seff, shey this girl no Dey perceive this guy body odor Abi she seff dirty ? ๐