@xoxo_veonsaii_ I got you fr fr we could be bestie or best of friends but I do have crush on you fr fr, but you'll ignore DMS or won't trust me for saying this right now!!!!
@cas_Reloaded The only reason I could ghost is billings π₯Ή ah dey maaye too e no dey reply for weeks atimes, so who da helly u be wey ah no fit ghost ya
@420culture_0 I swear brooOoOO π
Ah don fight many of my family on top this Igbo, dem go dey tell me say smokers go die young, I was what exactly the benefit of dying healthy π ogbeni leave my life alone jarey, my die no be ur die na π