@KingofABM@SportyBet Same sporty wey real madrid vs Malaga play 4:0 e dun tick green for ticket cashout sef go up,only for me to check now dem void the game (cashout reduced)
@SportyBetNG@SportyBet you owe us explanation, how do you void a game that was marked green??
@Abiola_SwitchE@SPECIALBOI247@_DavMac@SportyBetNG E get one bookie wey dey use same become as sporty(be like na dat https://t.co/rH3yxvPYRE)
If you book game there u fit use d code for sporty(I don't know if it's same as sporty but u can give it a try or do ur research)