@Mrbankstips@Mrbankstips please I need help with my business, I took a loan and since then I can’t pay back and the business is not growing because I used a property to take the loan now they want to take the shop please help me out sir
@davido@davido how you wan take even see my comment when I don take Dey beg you for money for over 3 years now. Make the universe still favour me make OBO see my comment make he say send aza na God
@hiannaxd Menh this full money everything here go reach me solve my problems this period. Na wa oo God help me, this person just Dey break my face everyday
@hiannaxd You go this kind game abeg Dey give me na. Dem one take my shop because of loan I Dey owe 15m. Help me out with this games like this Biko. na die I Dey o
@boniface_jrn Sir we all do have problems but considering you have money most of your problems are solved. Right now I don’t know how to start solving my problems because I’m about to lose my shop over loan I took for business. I’m dying slowly @boniface_jrn
@boniface_jrn@boniface_jrn stress Dey my side sir, debt wan kill me the small shop I get now when I Dey manage use feed my family, dem wan collect am because of debt. Make God send me helper😭😭😭 because the stress nor be here😭😭😭😭
@vic22_rfg @vic22_rfg boss abeg help me too make I be part taker of this blessing I don join telegram I don’t retweet abeg help rough for this side ID 9135044953. Thank you