@OloriSupergal Bright Morgan and Mide are they having issues because I haven't seen them dance together at the party,abi na the time I tune in cause am ni
@PH_Socials Person wey get supreme court for him palm
Na that same person una dey carry go federal high court
Una still dey play
Fubara is gone as a governor
Nothing wey anybody go do jare
He played into their game that is the honest truth
Fubara should have taken charge of his state
@peace_igho Yul Edochie is not gay
Obi cubana is not gay
Wait ooooo abeg na Rochas former IMO state governor abi na Rochas wey act film which one werey gistlover
@babygyalxxxx Omo dis kellyrae win pain so many people
If e sure 4 una make una run her 60m nd a car worth 40m then I will kn u guys are d biggest&richest fan base dis season
Una no get sense
D money no enter ur personal account after gifting ur fave he/she will face his/her family members
@truthicon_ Am happy for her but make I no hear say Wahala dey after the gifting ooooooo as all fan base dey happy so make nobody drag una later ooooooo e get y