@violetuju@Kasieobi_1 Na same Una go come cry foul say them no Dey train boy child , he knows how to cook it ,why should he insist on the sister to cook it for him , to the extent of causing trouble , what happened to pleading ..
@OLORUNFEMI_MO@MrMekzy_ I no dey go oo,if we close na to breeze in breeze out,before them go start all those extortion games ๐some no go even get mind cook food ,na kpoff kpoff go full everywhere
@afrisagacity The road is under construction,na sim matter be this one ,the state they suffer for sim and wikes political difference ,I no even know if I go say na sim no get passion to work or e get people wey Dey stall am ..
@Bayology@mc_chez1 This isnโt Nigeria,regardless why should we tell u how he would handle insecurity,did u ask the present president that before electing him , doesnโt he have a NSA ..
@chukwuebuk68267@Chude_ND1 U answer your fathers name not grandfather ,in as much as most Igbo retain the generational surname cause of identity or itโs popularity,your fathers name should be prefixed to your name .
@babaireayo@ChuksEricE Just telling you that the narrative is wrong ,the people involved are not been mentioned enough ,call out everyone involved and stop with d ipob narrative
@Hustler_Costa@Oyekadupe1@jon_d_doe Real life no be socail media ,na weytin I love about life ๐,u go still bag woman wey dem don run ,if u go dey think about people wey don run am u go mad
@Hustler_Costa@Oyekadupe1@jon_d_doe He just said ,if their isn't an evidence of repetition of marriage ,and the part about family stability also flew over your head ,abi na virgin u marry ???
@onyedikagi_23@maryakpa_n I have a busines, I already give cash for free to my customer ๐with 10k limit ,I don't charge ,in the market ,pos don't charge u to deposit cause they need the money to trade for people who need cash ,so u see where I'm coming from
@onyedikagi_23@maryakpa_n What re u talking about shhaa,her first customer brought cash ,cash that would make her more money ,if for any reason she wants to charge that should be around 200 naira ,make e just be say she charge ...