@Ayodejman_ They play I they masturbate…I they uk 🇬🇧 I don buy car and I don build house and am living fine using the latest iPhone 18prox.they de they wine your self no go hustle
@4pf_pixel He no go better fr you havertz wey they start how many goal he get…gyokeres go leave Una club end of the season then we go see the next scapegoat
@TosinBamidele8@Dee_9889@AMK_MEDIA_01 The suffer wey your grand parents leave u continue from there and the pikin wey you born self go continue from where you stop