If your girlfriend still raises up back side of her polo while walking in the public my bro just know she's cheating on you she can't be advertising her yansh like that just for u only, she needs attention of other men too
@PoliceNG Una really dey mad for this country , so hunters dey more equip more than Nigeria police ? Did you see the type of tools this men are holding ? Nigeria is a joke for real
Just waking up this morning thinking about which pattern of craze i go craze in this country wey people never craze before since na mad people dey survive in this country