@FabrizioRomano UEFA fines BARCAπ³π’, as how nowπ, shey UEFA no get human feelings ni, team wey still never comot for gbese unna still de fine dem, where dey go see moneyππππππππ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@instablog9ja Make Satan takes the life of the moral police family too, and let's see how it goes, losing someone dear to you isn't something easy to let go, talkless of 3 bloodline ππ₯