@GloWorld As una commot tears for my eye yesterday God go make una cry Ni.
Cause I was so frustrated! MTN and Airtel decided to carry their networkโฆ Una too carry data wey I dey plan to use till this night commot in 4hrs!
@GloWorld How did 2gb night plan finish in 27min!
I didnโt download anything
Only WhatsApp! And I spent few minutes of TikTok not even up to an hr.
If I buy Airtel 3.2gb! I can be on TikTok morning to evening and it will not finish in a day!
Ah Glo
God will punish you Ni