Ehn oshamo no dulling no sleeping new week new blessing anybody wey pray for your downfall nain go fall more money more blessing more cash out more big bag loke loke lola kun faya kun! Shall never kpeme shall never lack!
Upgrading my appearance.
Becoming hard to reach.
Working 24/7.
Choosing happiness.
Cutting off toxic people.
No roaster.
Enjoying my alone time.
Forgiving myself.
Make I just dey pretend say I sabi wetin dey I dey do, from there I go meet people wey sabi wetin them dey do, so I go sabi wetin them dey do, then I go finally sabi wetin I dey do
One thing about me I'm a habitual leaver. I do not fight for love, relationships, friendships any of that. I will leave you alone so fast idc how much I love you🤣