@fcspokesman Who blew your fav, essence song. Shey no be Tems no allow wizkid glory drown for water. How many albums wizkid don drop since 2022 till date. Shey no be flop all the albums flop. E show say na Tems make, MADE IN LAGOS ALBUM trend. Las Las na una go later kill wizkid career
@xquire147 See wetin lion order from God and wizkid fc go dey talk rubbish say he dey nurture another man pikin. Isn't she beautiful and look like lion.
@deriuku_ I don't know who birth you kids of nowadays, once you are with phones like this. The next is to talk bad about someone who hardly visit social media. Your brother needs to be dealt with
@iamDo2dtun Egbon i don tell you several time say make you ignore all these children. If no be say country spoil shey this one no supposed be your first daughter. Stop interacting with these kids abeg. Na daddy you be to them all bros abeg
@DurkioWiz He too dey accessible said by wizkid fc. If you get papa wey you no fit access. Wetin be the use of the person being your father. Una dey Stan wizkid but he no dey reason una. Na madness be that