@officialmoore7 Something keep telling me that soon mooretips wil start sharing 100k each although I never win even kobo from ur giveaway but I get believe sha
@officialmoore7 Mooretips i no understand I habe been following you since 2023 I never win ur giveaway even wen I went and open moremonee act I do everything for the love I have for u but yet I never again any amount from ur giveaway before I say make I ask abeg big moore did I offend in anyway?