@CyprianJohn001@Sbx1765900@isix782@30BG_Professor if you stan burna u supposed get sense, u no go dey compare GTA to i know who i be coz burna no dey pack streams in naija na international artist him be, hotkid debut uk afrobeat ur gtbank never touch it na una dey gas seyi for naija