@call_me_chocooo Wizkid said the only problem star boy has is he got too many hit 🔥😩 of Big wiz for talk this kind talk I go wait to rate am for now na Wiz
@blackebony28 Ebony please wake up
Even me when be man don still dream this dream with Big Wiz tire 🛞 Say he call me to come chill with him 😩 please it’s all a dream wake up
@xquire147 But you dey compare davido to Big Wiz 🤣🤣🤣 delusional people 🤣🤣 only Wiz one dance beat all davido stream, for achievement if them share all Wiz achievement into 3 davido no get half but ona still dey use david compare Wiz but as e reach Olamide now , you dey yarn dust
Pikin wey carry expo and the one wey sabi book na pass two of them pass. But make pikin wey de carry expo no come de say him be best student and all of una know say he de carry expo and una de agree say na best student 😂 are you feeding his ego or being stupid too ?

@Guccistarboi @LordTinnyy No mind those fools falling for him 🤣 I no like davido but I no fit join this guy bash davido, e no go ever better for apc supporters