NARRATIVE WEY I DON SEE TODAY 😂😂
WHERE I WAN START FROM?
BY TONIGHT I FOR DON HEAR SAY I BE MILITANT
CHOC CITY SMALL SMALL NAAAA
FLYGOD DON COMMOT HIM HAND CAUSE
HIM NO WAN EXPOSE UNA, CAUSE NA GOOD PERSON.
MAKE UNA TAKE AM EASY WITH ALL THE NARRATIVES
ITS GIVING DESPARATION AND PROTECTION OF A SEXUAL ABUSER AT ALL COST.
MEN WILL MOST LIKELY DIE BEFORE WOMEN.
THATS WHY YOU MUST MARRY A GOOD WOMAN AND LET YOUR FAMILY KNOW THAT YOU AND HER ARE ONE.
MAKE NOBODY DEY DRAG YOUR PROPERTY.
#EZIOKWU