@FoluboiNg When them do gentlemen for 2023, what was the result. All these yoruba people support ur tinubu in peace. When them chase obi from benue, u no complain. I listen to your talk in space, u de complain about wetin tinubu dey do us. But u come here de spill rubbish. Hypocrite.
@IamKimathiKE If no be say u be idiot. Why u go post game wey them don suspend. It shows you didn't stake the game. Option wey no de exist again u de post code.