@the99tweet Them go con dey describe this present ororo like wetin I no no.
My Ronaldo of 2016,17,18 keh? dem for tell am say the World Cup na e be coco that time, that bobo for don win 2. Person way dem sub with ucl oga go collect three in a row all of them start dey hide
@the99tweet Na last Euros I know sey e don change and no care again.
Dem beat them commot..
Pepe dey cry
Na Baba dey console am.. e just dey smile give camera
ronaldo man, he don change gan,
dem born you well for 2015ish make you play rubbish make he no use shout finish you๐๐๐
now baba go just waka go back or just accept the rubbish you do sksks
South Africa came to the World Cup only to break records:
First team to concede a goal.
First team to get two red cards in one game
First team to lose a match
First team knocked out of the Round of 32
Gbafanaaa Gbafanaaa!!!๐
Pack your bags and go bek to your Kantri.