@metronaija nah madness Dey worry all of una so yeye people
small truth I said now una wan die, husband still Dey alive wife still Dey collect dogy na con who die ๐
@cal_mhe_iva Everything about davido is fake now, shuuuu fake I donโt really like this guy forget say na my brother for 1 side but the guy no too real at all
@Akinmoyede4872 U see women very ungrateful set of people person wey buy u car wey any of your generation no fit afford you open your mouth call him stingy man because I didnโt gift u lion ๐ฆ of how much Ahhhh omo this girl is here for the money oooo I feel for peller o
@viral_backup@DurkioWiz This one the hospital wey them wan carry am go them never build am finish yet wen him breakfast go set ๐๐๐ jealous nd fear na Dey do these peller o if not is too young for this ooh
@Jojooflele_ Is the NGO money the cost of the insecurity mad Nigeria no remove eye for the money people dat even donate heavily didnโt come out to see this mugu people
@twitch_nigeria_@theboyfromojo Carter cannot stream like peller wetin una Dey talk self canโt u see peller is always alone on stream yet e still get fans but Carter cannot without kolu or other people around him ahhh