@officialABAT@nimc_ng Baba I don see space to fry akara. Na just small money I need to buy beans and oil with other ingredients. Pls I need tansho empowerment
@cindy_blog Why I no Dey get luck for this money wey u Dey dash people self. Abeg empower me small make I fit buy fuel for my car. I don park the car down for like 2months now Bcus of this heavy fuel money
@boy_director Bro na 5k me Dey buy thatβs why I canβt even drive again. Come buy small for me nah make I even carry the car stroll today make the engine warm small
@yabaleftonline So na bandits tell the family say na hypertension kill am Abi na government tell us? So this our government are still finding a way to cover this killers called bandits. This country is damn gone
@officialEFCC Yeye eagle wey him eyes don blind. Una post say yaya bello is wanted but heβs roaming up and down yet Una no do anything. Una just Dey look away. Shame to your agency