@woozzaabets Shut your dirty mount woozaa.Everyday una go dey find excuse.Wheb them dey lose two goal down una dey troll messi but as them come back una dey find excuse.E no go better for all of una,make una continue dey cry with una mumu goat
@ConvertOdds No mind critics boss.I am a chelsea fan and i am rooting for Arsenal.I remember how we won it 2012.Anyhow you like play,just make sure you win the trophy.Very soon Arsenal go score counter attack here
@TheFtXMaestro The way this thing dey elude me na so premier league dey elude Arsenal for 22years https://t.co/152URpsUip them no give up me sef no give https://t.co/57cKte8NbS e won reach them this season,e go reach me too