@lospectra_ Who should stand up for him as how
People wey senior e papa dey sit-down you say make dem stand up for am
Even if e wan sit-down seat still dey there na
@TouchlineX That's erling haa land of course
If e play one more game game and score a goal he will outrage mbappe and have the same g/a with harry kane
And there's probability that he can score more than 1 goal in a match which will make him stand out among them