I sabi everything wey una don post when Argentina dey lose oh 😂😂😂
My own be say make nobody delete anything.
Unless all of una go use that same hands treat gonorrhea and sweetie before the end of this year 🙏🏽
if argentina like they can decide not to show up at the stadium tomorrow and let egypt have a walk over, my work here is done. successful hate watch alhamdulilah