Trust me, before the end of today, she fit don hit 1k followers sef 😭 meanwhile me wey don dey here since last year still dey suffer for 200+. Old takers no dey see light
There will come a day you won’t beg for likes, replies, or follow-backs or engagement. Build right, and they come on their own. Until then… keep begging. We all started there🤭