@mubiscool2024@AsakyGRN I don't bet with my real Gee and when the situation got more out of hand that bet is needed if I win that bet we go use am put something untop table for squad
@DrDanny2030 There's something we call "pretence in love" sometimes it's needed for you to move ahead meaning fake love sef dey important in some aspect
@UTDJelly I'm so confident in this new baba Olowo!!! Leave all this talk. We go buy like 4 player loan like 4 too and some new kids come in. Man u no go wan back down o nah una dey look am like that. Say we qualify champee sef omo they go die there
@slimdaev@YesItsBash Bro we got mourinho man was going for agility players. Ole was scouting and the board keep ignoring even most of the players that are doing well now in United are ole boys !!!
@morganmoyer125@Billion_solar Oga life nobi Nollywood and no dey talk weytin you no see with your two eyes oga or else if you continue like this you fit jail o