@KennedyWandera_ My new ICON 🛖 Julius Malema is already amongst the legends like Kwame Nkuruma, zaunda, mobutu and Patrice Lumumba . A true son of motherland melanin. I will go where you go and die where you die, master 🤎🌍🦒🦓🐘🐆🪘#ubuntu
@eddie_wrt Bossu no mind your spite-filled countrymen, always playing prosecutor when in reality na envy and spite dem Dey manifest ! You wey Dey manage one of the most loyal fanbase in Africa, selling the culture oversea they want to pull you down
Persistent systemic failures are very frustrating to me as a young person, yet Ghanaians are content with them. They suffer so much; all they do all day is find ways to manage their suffering. It doesn’t have to be like this, but here we are. Very shortsighted society.
@TheRatelNation Micheal Blankson wey be USA-bred guy but with Ghana blood , is he based in Ghana like Burna is based in Naija . Make una stop d fooling
@itstheplayback@carterefe__ Kolu relax ! This one no be OS ! Na high value USA citizen wey get family be dis ! No be those 100k oscroh wey u Dey pluck from osakpa London , wey lekki boys don pass around finish lmao