@leomoses0104@6uff_ Which one be sey him songs no blow , me wey dey Jam 10 minutes and Alibomaye, person wey be sey once you don hear him voice for any music you go know sey nah him, which other blow u dey talk of ? Person wey don link with people wey you self fit no see their shadow for your life