I remember one time wey one babe dey chop some punters money for this app then
If dem don win bet dem go drop %
I dey tell dem say this girl na boy dem no gree
When kasala burst e no funny at all🤣🤣
I miss those period when we dey burst male punters disguising as females 😂😂😂
Na me be their number one enemy
Most people still block me till date😂
@Cou_rage000@surecr7
I witnessed every of the success in the 21st century
Some of you are only surviving on past history where dem Pele , Aristotle & Methuselah still dey alive💀
Enjoy sha 👍🏼
We wan help Osimhen life
Make he dey follow us challenge for major honors, he say na Turkey where dem dey do Hair transplant him destiny lie
Make i hold my CWC badge for next 4 years make he hold him turkey golden boot too
Mumu people think say na him go do Chelsea favour cos they think he is bigger than Chelsea 🤡
Shey i no carry CWC with my “strikers wey no good” Delap , Jackson & Pedro