@OluwafemiOyele8@omoelerinjare If na fake, e for die after the first or semi shot. The thing is, these charms wey dem dey do no be to dey our chest for front, na to survive. Like if matter happen and dem shoot ham, e no go enter then he go take off. But baba go stand dey wait, he dey test he gods 😂
@GuyMr10@incarnate_13 Davido and Burna came through when Solid Star was already big (in his own right). This one nor be matter of stanship, it’s just saying things the way it is.