Happy Sunday guys
But on a serious note what's so special about Sunday School that our parents are so obsessed about that they just don't want to miss it and they feel pained if they do?
Dapper nor forget na my laho money Dey with me o, u Dey hold me 46 songs royalty income including my “E don cast” money and nor forget too you carry all of us catalog go give virgin u come collect block money, you come pocket am.
You Dey pay 100 lawyers cause you know the kind problem you Dey, and the one I go give you still many well well o, get ready to pay more lawyers, since famous Pluto blow for my hand I don go offline go learn wetin nor Dey my field, I don see how real transparency Dey work, I don see how money Dey flow, but for your hand…. All of us suffer we suffer well well cause you sabi manipulation, na your other name be that, I sha happy say God no Dey sleep, if breeze blow chicken yansh go spread wide open.
I bin dey think say Arsenal na the only bottling company for this world, until Morocco women show up. 😂
3 WAFCON dem host, 2 finals dem reach, 0 trophy! 😭
This year wey Nigeria 🇳🇬 and South Africa 🇿🇦 don comot, dem still no fit reach final. 😂💔
Bottling FC! 😂🇲🇦