@AluyaPov That yeye river state police commissioner na him police men be this oooππ€¦ββοΈ
And the yeye man with him big belle go Dey carry camera waka like say him nor know wetin him police men under him Dey do for the state
@DAMIADENUGA Untop of everything UNA go still pay tax for country way snake and monkey Dey sallow money ππ
I Dey pay tax for here way I dey oo but I Dey see and benefit the usefulness of my taxes