Whether you’re looking to automate routine tasks, streamline data collection, or optimize your digital workflows, I’m here to help. Reach out to discuss more
@Olamideeone Baba haaa this one na my opportunity ooo I Dey igbobi orthopedic hospital for Lagos here you send poeple to come and confirm my name na obi Peter and I’ve been here for over a month and now because of inability to pay my surgery bill abeg na help I come for boss me BaDoo nla abeg
@carterefe__ Nigerians abeg I need una help ooo I don Dey hospital for igbobi orthopedic for over months now na money for surgery Dey delay my recovery and na accident I get wey make me Dey here abeg na beg I Dey beg make una help me abeg even na to post me or to come na Lagos I Dey igbobi
I’m currently at igbobi orthopedic hospital . The estimated cost for the surgery is #2.7m.
I’m not asking for luxury just the chance to walk again and live a normal life.
Any amount you can give or share will go a long way
Please help me walk again 🙏
My name is Obi Peter Chinonso from Nigeria.
I suffered a spinal cord injury with a burst fracture pressing on my spine. Doctors say I still have a good chance to walk if I get surgery quickly.
Right now I can move my legs