@YKoluwaseun9 Dem don start ooooh, dem the force am on us now, when we come say him no sabi sing, e go b wahala, dem go want come compare am wit who sabi sing, dem too know say him no sabi oooh, but dem the use money force for our face.๐ก
@GehGeh_Gehgeh Hw u talk say him music don change people life, person wey ah talk say mk him leave music, my ear dey pain me ever since I hear him song for another person phone.