๐งค Andre Onana catch 3 PENARITY as Trabzonspor waya Samsunspor 3-1 for shootout to take qwalify enta semi-final of Turkish Cup! ๐คฏ๐๐น๐ท
Hope say Man Utd fans dey see am now sha.
Five Arsenal players miss training today as dem dey play dia UEFA Champe second leg qwarter-final wit Sporting Lisbon tomorrow ๐ดโช๐ณ
โช๏ธ Jurriรซn Timber
โช๏ธ Bukayo Saka
โช๏ธ Martin รdegaard
โช๏ธ Riccardo Calafiori
โช๏ธ Declan Rice
โฝ ๐ง๐ข๐๐๐ฌ ๐จ๐๐๐ ๐๐๐๐ ๐ฃ๐ ๐ค๐จ๐๐ฅ๐ง๐๐ฅ-๐๐๐ก๐๐ ๐ ๐๐ง๐๐๐๐ฆ ๐ช๐บ
โซ๏ธAtlรฉtico Madrid ๐ Barcelona (Agg. 2-0)
โซ๏ธLiverpool ๐ PSG (Agg. 0-2)
๐ค You think say Atlรฉti & PSG don qwalify for semi final laidis, abi Barรงa & Liverpool fit do remontada dis night?
#UCL
Di Lego World Cup advert wey evribodi dey talk about since.
๐ต๐น Cristiano Ronaldo
๐ฆ๐ท Lionel Messi
๐ซ๐ท Kylian Mbappรฉ
๐ง๐ท Vinรญcius Jr.
๐ต๐น๐ฃ๏ธ Cristiano Ronaldo on playing in the 2030 World Cup:
โI havenโt fully ruled out the possibility of playing in the 2030 World Cup.โ ๐
โIf Iโm still scoring every week at 41, maybe I COULD PLAY for 4 more years.โ
Chelsea fans go dey pray make dem lose so dem go fit get beta banter for Arsenal fans ontop say dem fit bottle league title ๐
Na real life lesson ontop say "if you dey up so pipu go even dey find dia own downfall just say make you sef fall."