@MacJessy232872@xquire147 Baba you too deh lie ooooooo ehhhh Jesus with your ai photo way you take deh deceive us for here common gettout no b only na you promote am na u even carry davrel go meet Davido sef ediot
@Guccistarbol LoL this guy no sabi davrel mavo fear kpaaa because them deh wine una say he deh claim nonchalant lol taykay don slap mavo like 3 times for my presence baba mavo no say pim Omo πππ
@LunguBoyub@davrel99 If no b taykay way loose guard Omo taykay sef still ball pass mavozzy for there squad for 2024 na taykay first drop this escaladizzy sef Omo ππtaykay is the righful own of escaladizzy
@LunguBoyub@davrel99 LoL proof like mk I deh proof say I sabi mavo Omo life ehnnnnπππ na blow mavo blow guy na Norma guy way I been deh call izzy for campus that year Omo ππππ
@davrel99 Ebgon adubgo no wan tire west ππlate he go deh claim forex trader baba na sporty agent lol we sabi all those guys back then for ajah Omo life hard sha
@LunguBoyub@davrel99 Mofe is for wave star, temu weto is for wave star na only escaladizzy and that one way he do remix with DAVIDO na him be him own song bro I sabi this guys for uni 2023 forget talk