@AGUCHINYELUGO1@CHIZZY_BB One of the major reasons why I no dey cash out...... Your stake is just #100 so what's the unnecessary stress!? What if it was in the era where there was no cash out?! Nah why we dey talk sey bet what you can afford to loose. Once I stake nah till the last game oo aswr
@real_majoor@MadridXtra@lequipe Nah why e dey pain me sey dem no rate football viewers age like movies.ome of una for no dey watch football with us with way una dey think! After all the videos and reviews and you still think they were cheated? I'm convinced that U don't watch the match All Dem flash score boys
@bakaryshaedy@MadridXtra@lequipe Chai
Most of y'all just have a phone..... You don't know what to do with it..... Read properly and digest..w.ere you still expecting him to ref even when France is now in the semi final?! That won't be allowed nauuu.... Think mate ๐๐ง
@Mr_Husky1 I'll just put it in treasury Bills and Dem mutual funds
I will take the interest upfront, I'll reinvest the interest too and take its interest upfront too and reinvest repeatedly. With everything set to 12 months, I'll go on to live my life with my earnings like nothing happened
@jovialboi1@StatsbyJordan If this is how u argue then whoever raised u forgot to teach u the difference between confidence nd disgrace U no insult me U just announced sey respect no reach ur house and sense no reach ur mouth Next time argue like person wey Dem raise properly no dey show us ur upbringing