@Eatanamae@iamcardib Your papa Dey drive car wey dem loan am for yankee idiot...See Mumu from Eze Agu oo....Blacklives matter but on behalf of blacks make whites help us kill u...Nkapi!
See! Charlie came, Charlie saw, Charlie conquered
Charlie e going higher, e no dey rundown
Charlie e get haters, e no dey see haters
Charlie e make money, Charlie e chop life π #CharlieCharlie