@Mrlanterntips I no understand this spade oooh @Mrlanterntips .
If you try to place a bet they will tell you that the odds must be over 1.50 odds, if you try to withdraw they will ask for indentity and if you go for the verification, the page won't open.
Have you been withdrawing from them??
@officialmoore7 The boss @officialmoore7 i don try more than 5 times from 3 days ago way you start this give away till now.
Wetin i won do for you to see me na 😔, Santa @officialmoore7 abeg reach my side 🙏
@officialmoore7 Boss i don drop account on different occasions, pls make your good mood today see me @officialmoore7 🙏.
7035426158
OPAY
Ibelle Precious
@officialmoore7 Blood of JESUS, na so my life won take turn around 😄😂...
@officialmoore7 may God bless you to the point where can even dash 100 people 1 million each
@officialmoore7 To talk truth i no dey believe this give away thing bcus i don try tire, i no know if na bcus i no dey follow up well abi na village ppl but nevertheless one day e fit reach me.
@officialmoore7 continue, maybe one day me self go comot doubt for ppl mind 😔😢