@MkoTheComedian They arrested someone close to a phone dealer shop around Awolowo, he stood up for those guys ilorin police wan kill am that year. They later dismissed those officers but them first show am pepper
@MkoTheComedian You be elenu jare
Any mouth you wan make I go give you example of people wey dey that situation before and ilorin police rubbish them
I know someone his parents na high ranking officers ilorin police don give am 2 slaps before them know.
@TheOnlyPappi This one no be lie
One of my guys came for my convo that year as Lagos boy he say them no fit arrest am, na from that bridge wey you go pass face eiyekonrin dem show am small. Since that day he no wan dey hear โcome ilorinโ
@realkennix@J_gifted1 Nigeria vs Central Africa republic I went to buy fuel at bravo limat on a Sunday. I was arrested by people wearing cloth with church logo on them.
@my_guyyyyy The police brutality I faced in ilorin made me so conscious of my surroundings when I moved to Ibadan.
Even my neighbors Dey always laugh at me here say I be ote but na me know wetin I face
@_Dejex_jr@OlaniyiOyinlola This squad don arrest me before. I no fit forget Man U vs Atlanta 3-3 they played one match that ended before Man U started at night. I left my house immediately they finished that evening match. By the time they left me Man U match don finish around 11
@__wizardking@OLUWA_DUROTIMI2 Ocean view opposite Bekandims?? I sabi am die๐๐
Police don pick boys for that place gangan before. E get one guy wey dey sell cream, perf and attachments for there
Na inside that shop I run enter ๐๐
@ibroheemistall My friend don go bail person for station before wey he dey do video and they put him behind counter. Na Alfa go later bail both of them
@ibroheemistall Na lie ooo๐๐
I dey use leg waka for street, I wore football cloth say I dey go field dem arrest me. Sighting them I ran towards the field and they later caught me they called me cultist say I go hide gun for field ni
@Smallmalik01 I moved out of ilorin since 2023 but till today I still get ptsd
Anywhere I see big bump I don dey look front say check point go dey there