Chizzy: Phyna how far
Phyna:chizzzzy wetin sup
Chizzy: Phyna I want you to monitor all the chicken wey dey freezer we need to cut dem into two and keep some
Phyna: why na
Chizzy: Phyna this level 1 guys go finish us oo
πππ
#bbnaijaLevelUpHousemates#bbnaijaseason7#Bbnaija
@instablog9ja Bank no dey government house again abeg na another snake π story una won give us, God abeg send thunder go Katsina state government house π