@PrinceAbbbey@alhajiNigga No worry second chance wey dem dey talk go happen to you again and you will make same mistake cos you are being rude for no reason
@PrinceAbbbey@alhajiNigga She doesn't want it cos you had to use that to lure her thinking she won't return it, that's not coming deep down from your heart bro, you praise her cos she has a good heart so nothing is stopping you from reciprocating the good heart✌🏼
If na you shey you go return the money?