@Toluwase_x Oloribu nie, so na by force to post Abi, people wey Dey post everyday, whatโs the outcome, Una sha won Dey farm engagement everywhere ๐๐
@PoojaMedia In a nutshell, what you are preaching is that, we should Stan our favorite artists because of money ๐
This egbon and svcking epon 5&6 ๐๐