@backup22b@hypetribeng@Bot_DC9 I’m not surprised with your comment,cuz no be everybody go like you,but you see you personally ehn…. Oma shofo emi nii lagbara satia ramoni 😌🤲….with all these foolish hate stuffs wey dey your generation body 👨🦯….Oma pasan aye nii leekan si 🤬🫵
@backup22b@hypetribeng@Bot_DC9 I’m not surprised with your comment,cuz no be everybody go like you,but you see you personally ehn…. Oma shofo emi nii lagbara satia ramoni 😌🤲….with all these foolish hate stuffs wey dey your generation body 👨🦯….Oma pasan aye nii leekan si 🤬🫵
@sexpondis@grok@thedebuthub Why you dey stress this grok laidis bro 😂. E sha don give you the answer you want 😇🤲….. I like as you yourself dey confirm am 😂,how e kon be now 👨🦯
@cruise948@thedebuthub You nah mad person nah 🤬🫵, so i won’t be surprise if you write epistles wey pass this,cuz I don see say nah that eleranleesky you stand for…so no need to go far with you at all 😮💨
@OYEDEPOMUJEEB@Muyeez_baby Then pls stop talking bad about this guys,cuz I’m very sure you will senior muyeez for age. No be him implicate your oga make he fell off….you will be fine Idan 👨🦯
@OYEDEPOMUJEEB@hypetribeng Omo guy 😂,I no sure say your soul dey inside this life ooo cuz wtf 🤬😂, I swr I don’t even need to show you street messiah car collections 😂 wa koko foor sha 😂,not to talk of his dias 🥶.
I won’t cap with you again after this cuz eyin omo leyin slave no suppose dey openmouth
@OYEDEPOMUJEEB @hypetribeng Just lol 😂, eleranleesky sabi pass am but why why eleranleesky no pack am pass am……Just accept the fact that Seyi is ahead of him bro….Nothing wey una wan do Allah….dey use eleranleesky compare fola and our Muyeez 👨🦯
Akaba to de lawa fi gbera 😌
@OYEDEPOMUJEEB@hypetribeng E pain am 😂…. Gbadun lor OGO 🫶.
E no suppose go far oshamo 👨🦯🍀,but pls take seyi word out from your mouth if nah bad you wan talk about am,or else I go dey enter you anyhow 👨🦯.
Death no go cut the story short 😌🤲(Alubarika 👨🦯)
@kaptainswago@Ayomichaelxx You suppose go inside everyone of them house to know maybe they are streaming it or not,Abi what do you think 😂🤬🫵…….captain wey no captain go anywhere.
Aresakuaba 👨🦯(swaguu 🥶💚)